Samuel Shafiishuna Daniel Nujoma na he be a Namibian revolutionary, anti-apartheid activist den politician wey serve three terms as de first presido of Namibia, from 1990 to 2005. Na Nujoma be a founding member den de first presido of de South West Africa People's Organisation (SWAPO) insyd 1960.
Na Nujoma cam be involved insyd anti-colonial politics during de 1950s. Insyd 1959, na he co-found den serve as de first presido of de Ovamboland People's Organization (OPO), a nationalist organization wey dey advocate an independent Namibia. Insyd December 1958 na he be an organizer of de Old Location resistance wey na dem arrest den deport am to Ovamboland. Insyd 1960, na he escape wey na he go into exile insyd Tanzania wer na he be welcomed by Julius Nyerere.
Na Nujoma play an important role as leader of de national liberation movement in campaigning give Namibia ein political independence from South African rule. Na dem rename de OPO insyd 1960. Na Nujoma establish de People's Liberation Army of Namibia (PLAN) insyd 1962 wey na he launch a guerrilla war against de apartheid government of South Africa insyd August 1966 at Omugulugwombashe after de United Nations withdraw de mandate for South Africa make dem govern de territory. Nujoma lead SWAPO during de lengthy Namibian War of Independence, wich last from 1966 to 1989.
Namibia achieve independence from South Africa insyd 1990 wey na dem hold ein first democratic elections de same year. SWAPO win a majority wey na dem swear in Nujoma as de country ein first presido on 21 March 1990. Na dem re-elect am for two more terms insyd 1994 den 1999. Nujoma retire as SWAPO party presido on 30 November 2007.
Na Nujoma publish ein autobiography Where Others Wavered insyd 2001. He receive chaw honours den awards for ein leadership, wey dey include de Lenin Peace Prize den de Indira Gandhi Peace Prize. Na de Parliament of Namibia confer on am de titles "Founding President of the Republic of Namibia" den "Father of the Namibian Nation". Insyd 2007, na SWAPO name am "Leader of the Namibian Revolution".
Early life
Na dem born Samuel Shafiishuna Daniel Nujoma at Etunda, a village insyd Ongandjera, near Okahao, Ovamboland, South West Africa, on 12 May 1929. Na Helvi Mpingana Kondombolo (1898–2008) den Daniel Uutoni Nujoma (1893–1968) born Nujoma. Na ein mommie Helvi be a Uukwambi princess by descent, wey na dis fact later go reinforce Nujoma ein charismatic influence during ein political career. Na he be de eldest of ein parents dema eleven kiddies.
Na Nujoma spend chaw of ein early kiddie dey look after ein siblings den dey tend to de family ein cattle den traditional farming activities. Na ein educational opportunities be limited. Na he start dey attend a Finnish missionary school at Okahao wen na he be ten wey na he plete Standard Six, wich na e be as high as possible give blacks during de time. Insyd 1946, at age 17, na he move go Walvis Bay make he live plus ein aunt, wer na he begin ein first employment at a general store for a monthly salary of 10 shillings. Na he later work at a whaling station. While der na he be exposed to world politics by meeting soldiers wey komot Argentina, Norway, den oda parts of Europe wey na dem cam during World War II.
Insyd 1949, na Nujoma move go Windhoek, wer na he start dey work as a cleaner give South African Railways (SAR) while na he dey attend adult night school at St Barnabas Anglican Church School insyd de Windhoek Old Location, mainly make he improve ein English. Na he further study for ein Junior Certificate thru correspondence at de Trans‐Africa Correspondence College insyd South Africa.
Ein life matter
Na Nujoma marry Kovambo Theopoldine Katjimune on 6 May 1956. Na de couple get three sons den one daughter: Utoni Daniel (born 1952), John Ndeshipanda (1955–1993), Sakaria "Zacky" Nujoma (born 1957), den Nelago Nujoma (born 1959), wey die at 18 months while na Nujoma dey in exile. Na two decades elapse before ein wifey join am abroad. Na Nujoma ein first-born son, Utoni, be a high-ranking politician den member of SWAPO wey na he serve insyd both de Cabinet den de National Assembly. Na dem name ein youngest son, Sakaria, insyd de Panama Papers insyd 2016, wich na e reveal details about de business connection between am den alleged Sicilian Mafia member Vito Palazzolo.
Na dem arrest Nujoma ein poppie, Daniel Uutoni Nujoma, wey na ein sole "crime" be secof he be Nujoma ein father, at Okahao wey na dem send am to Pretoria prison insyd 1966. Der na he develop tuberculosis from wich na he die insyd 1968. Na Nujoma ein mommie, Kuku Helvi Mpingana Kondombolo, die insyd November 2008; she be reportedly more dan 100 years old.
Na dem publish Nujoma ein autobiography, Where Others Wavered, insyd 2001.
Illness, death den funeral
Na Nujoma make ein last public appearance at de funeral of presido Hage Geingob insyd February 2024. Insyd July 2024, na dem hospitalize Nujoma insyd Windhoek after na he dey feel ill. Na dem hospitalise am de previous month seocf an illness wey na he miss a public engagement.
On 8 February 2025, na Nujoma die at a hospital insyd Windhoek, wer na dem confine am for de previous three weeks secof an illness. Na he be 95. Na de Namibian government announce a period of national mourning over ein death dey begin on 9 February wey na dem order Nujoma ein remains to be transported to de Omusati, Oshana, Erongo, Kavango East, Zambezi, Otjozondjupa, Khomas den ǁKaras Regions. Na dem hold a memorial service at Independence Stadium on 28 February 2025, wich na e be followed by Nujoma ein burial on 1 March 2025 at Heroes' Acre.
Na de African National Congress insyd South Africa set ein party flags at half-mast in mourning give Nujoma, while na Cuba declare three days of national mourning give am.
Honours den recognition
| Date of award | Honour/award title | Awarding body |
|---|---|---|
| 1973 | Lenin Peace Prize | USSR |
| 1980 | Frédéric Joliot-Curie Gold Medal | World Peace Council |
| 1984 | Medaglia Pontificia (Pope's Medal) Anno VI | The Vatican City, Italy |
| 1988 | Grant Master Order Merit: The Grant Cruz (Highest Order) | Brazil |
| 1988 | Ho Chi Minh Prize | Vietnam |
| 1988 | The Namibia Freedom Award | California State University, USA |
| 1988 | Honorary Citizenship of the City of Atlanta | Atlanta, USA |
| 1988 | Recognition granted | City den County of San Francisco |
| 1988 | Recognition granted | City of Chicago |
| 1988 | Recognition granted | City of East Palo Alto |
| 1990 | Indira Gandhi Peace Prize for Disarmament and Development | India |
| 1991 | Medaglia Pontificia (Pope's Medal) Anno XIII | The Vatican City, Italy |
| 1991 | Order of José Martí | Cuba |
| 1991 | Ordre du Merite Congo | Republic of Congo |
| 1992 | Chief of Golden Heart | Kenya |
| 1992 | Order of the National Flag (First Class) | Democratic People's Republic of Korea |
| 1994 | "Grand Cordon" Decoration | Tunisia |
| 1995 | Grand Master of the Order of Welwitschia | Namibia |
| 1995 | Order of Liberty (Grand Collar) | Portugal |
| 1995 | Africa Prize for Leadership for the Sustainable End of Hunger | The Hunger Project |
| 1996 | Order of Good Hope (Gold) | South Africa |
| 2002 | Order of Friendship Award | Vietnam |
| 2003 | O.B.F.F.S. | Romania |
| 2003 | Fellowship Award of the Institute of Governance and Social Research | Institute of Governance and Social Research, Nigeria |
| 2004 | Companion of the Order of the Star of Ghana (Ghana National Highest Award) | Ghana |
| 2004 | Founding President of the Republic of Namibia and Father of the Namibian Nation | Namibian Parliament |
| 2004 | Lifetime Conservation Award | Cheetah Conservation Fund (na Nujoma be de international patron of dis organisation since 1991) |
| 2007 | Leader of the Namibian Revolution | SWAPO Party of Namibia |
| 2008 | International KIM IL Sung Prize Certificate | Democratic People's Republic of Korea |
| 2010 | Sir Seretse Khama SADC Meda | SADC |
| 2016 | Order of Solidarity "El Mehdi Ben Barka" | Cuba |
| 2018 | Order of the Companions of O. R. Tambo | South Africa |
| 2021 | Order of Francisco de Miranda First Class | Venezuela |
Honorary doctorates
| Date of award | Title | Awarding university |
|---|---|---|
| 1973 | Honorary Doctorate of Law | Ahmadu Bello University, Nigeria |
| 1975 | Honorary Doctorate of Computer Science | Ombwana University, Malawi |
| 1986 | Certificate of Honour | University of Ibadan, Nigeria |
| 1990 | Honorary Doctorate Degree of Law | Lincoln University, USA |
| 1990 | Honorary Doctorate Degree of Law | National University of Lesotho, Lesotho |
| 1992 | Honorary Doctorate Degree of Technology | Federal University of Technology Minna, Nigeria |
| 1993 | Honorary Doctorate Degree in Education | University of Namibia |
| 1993 | Honorary Doctorate Degree of Law | Central State University, USA |
| 1996 | Doctor of Laws | University of Atlanta, USA, |
| 1997 | Honorary Doctorate Degree of Laws | Rutgers, The State University of New Jersey, USA |
| 1998 | Honorary Doctorate Degree | Russian Economic Academy, Russia |
| 1998 | Honorary Doctorate Degree | Peoples' Friendship University of Russia, Russia |
| 1999 | Honorary Degree of Doctor of Public Service | La Roche College, USA |
| 1999 | Honorary Degree of Doctor of Laws | University of Zimbabwe |
| 2003 | Honorary Degree of Doctor of Science | Abubakar Tafawa Balewa University, Nigeria |
| 2005 | Honorary Doctorate in Public Management | Polytechnic of Namibia |
| 2006 | Honorary Professor | China University of Geosciences |
| 2015 | Doctor of Philosophy in Peace and Conflict Studies | University of Zambia |
Insyd book den film
- Sam Nujoma, Where Others Wavered, The Autobiography of Sam Nujoma, London 2001
- Namibia: The Struggle for Liberation, epic film by Charles Burnett, the Namibian independence movement through the eyes of Nujoma
